Kenya turn to Uganda, Zambia to reduce living cost

Live updates from Nigeria, Africa and across di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima

  1. How State Police go work for Nigeria

  2. How two buildings collapse for Lagos and Rivers states within 24 hours trap and kpai pipo

  3. Wetin be di role of govnors, how state police go take work for Nigeria

  4. Families of Kenya Gen Z protest victims gather outside parliament despite heavy police deployment for Nairobi

  5. Second batch of Nigerians return from South Africa ahead of June 30 anti-immigration protest

  6. Anti-migrant protesters say June 30 deadline for migrants to comot for South Africa still stand

  7. Nigerian Senate pass bill to establish state police

  8. Sowore go remain for prison as court fix date for ruling on bench warrant

  9. NDLEA bust anoda multi-billion naira meth lab for Nigeria, gbab Mexicans and Nigerians

  10. Police react to tori say bandits relocate kidnapped victims from Oyo to Kaduna, as Makinde declare curfew

  11. 'Dem say dem go do house to house search' - Nigerians cry out ahead of June 30 for migrants to comot for South Africa

  12. Ghana hold England to scoreless draw for World Cup Group L game

  13. Zambia ex-president family win latest legal battle to bury am for South Africa one year afta e kpai

  14. All di charges against Omoyele Sowore wey court don remand for prison

  15. 'Tins dey happun for football wey you no fit control' - Thomas Partey tok ahead of clash wit England

  16. Wetin we know about IED explosion for Lagos market

  17. Twin brothers marry identical twin sisters for ogbonge Nigerian joint wedding

  18. Wetin happun to me na global disgrace – Emeka Ike react to INEC data leak

  19. Why parents gifting dia children wey finish school cars, iPhones, money and odas on campus dey banned for Ghana

  20. 'Wetin happun to me go discourage Nigerians from voting for 2027 elections' - Emeka Ike